You are viewing a single comment's thread from:

RE: Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?

in #naija9 years ago

The government really need to do something o
but we get our role to play too
before we go wake up one day and naija don go

Sort:  

Abeg watin be our role

The government no care about the people he de interested in the 2019 election wae God go make am loose

Our role plenty o
We can raise a defense in our local places against these guys
Than to wait for government to do every thing for us