You are viewing a single comment's thread from:
RE: Snake wey go swallow millions. How una take see am?
Naso o...DAT yeye snake wey our politician say e swallow 36 milla must vomit am,after we don finish dis NPC ,today na today
Naso o...DAT yeye snake wey our politician say e swallow 36 milla must vomit am,after we don finish dis NPC ,today na today
Hahahaha! Toh, snake say dem lie against am na. Lol
Hahaha! Animals we dey naija go soon form association for the lie wey people dey put for their head.