You are viewing a single comment's thread from:
RE: Naijapidgin dey share ten (10) SBD. Where you dey?
Ur boy Don show o, d only burlarj for steemit, Anoda me na counterfeit...
d main reason wey make me like naija pidgin na d people wey dey der, jollyment too dey yafunyafun, na everyday dem dey do contest....
i dey see improvement everyday, naija pidgin community dey grow, make una kontinue dey host contest and c wetin go happen within d next two month, no tank me now for the advice, make una tank me later and na @zizymena carry me come the community
the tin wey dey pain me be say since I Don dey for dz community, I Neva chop their card before, I Neva chop their sbd, I neVA win something at Al and e dey pepper me for body, there is God oooooo..

All d best
Thanks dear
You do well. We don accept your entry
@burlarj you too like contest o
Lol, if I no do contest, who else go do am
me go du ham nah
Feel free to join Padi
Fine man, no be lie
Smiles, my oga
Na so my broda, Naija pidgin ppl get enof jollyfication😋
hehe, No be lie
Na you get am Nigga, you fine like fish..... 😂😂😂
Lol, abi na, I no dey carry last
@burlaj wey no dey dull. But as u pose for right you for show them babes ur six packs oh. Abeg win jare
Laugh wan kill me, I will show una next time
Burlarji-lee. My kokolet man
Dhavey-lee. My personal person
You dey gallant bro!
Thanks baba
Enjoy brodaly.... i dey wish u success
My oga tanx