You are viewing a single comment's thread from:
RE: Snake wey go swallow millions. How una take see am?
This country don become zoo
Rat matter
Fulani cow matter
Now na snake
Nothing wey person no go hear
My country people i hail una o
This country don become zoo
Rat matter
Fulani cow matter
Now na snake
Nothing wey person no go hear
My country people i hail una o
Lol! The thing tire me o!
I tire! Our government don see beta tactic to dey chop money. Efcc no fit catch animal na.