You are viewing a single comment's thread from:

RE: Naija pidgin challenge: Make una tell us why una like Steemit

in #npc9 years ago (edited)

Lit👌👌👌👌👌.... Tanda wait for me.. I go Sama you my own entry soon. Your brain dey dere ooo... Make we jollificate with this correct ogbonge challenge. Doh @ogoowinner

Sort:  

My bro I dey feel you for here well well. Weldon!