You are viewing a single comment's thread from:

RE: Naija pidgin challenge: Make una tell us why una like Steemit

in #npc9 years ago

Shuo!!! As the tin be now wey madam @ogoowinner don give somebody like me to show case my talent with pidgin so, I go Mara till I Mara ra on osha pra pra level. I go drop am na na na!

Sort:  

I haf faint! you be master for dis pigin stuff o.